DAvideo
alle Bilder sehen ;)
Designed by: Hinx3
OSWD 2004

Valid HTML 4.01!

SELECT * FROM DAFc WHERE DAFc="UCk-ZbUSr_CpXN5Bs26AR9hg"

Update about Abigail Afiba Tandoh husband & Andrew Amechi Ochekwo and Celine

· 07.06.2024 · 21:01:17 ··· Freitag ⭐ 37 🎬 1249 📺 Mr manager naija news
Families of two girls Celine Ndudim and Afiba Tandor wey dey missing since afta dem go visit one man for Aba, Abia State for Southeastern Nigeria say dem believe say di girls still dey alive.

Tessy Ndudim, sister to Celine tell BBC News Pidgin say na since 27 April 2024 dem declare dem missing and dem dey beg di police and Nigerians in general to help find di girls and return dem safely.

Dis dey come afta police authorities say dem don recover one deadibodi for a place close to wia di girls bin share dia last location bifor dia phones off.

· 07.06.2024 · 21:01:17 ··· Freitag
U
U
L
L
T
* 1717786877
* 1717786877
X 1249
Y 37
P

C 23905
B 7
V 89
* · 03.08.2022 · 00:00:00 ···
2 · 22.04.2023 · 18:51:08 ···
L · 30.06.2024 · 19:22:08 ···
C · 05.07.2024 · 19:22:10 ···
💘 🖱️
* · 01.01.1970 · 01:00:00 ···
* · 01.01.1970 · 01:00:00 ···

· 01.01.1970 · 01:00:00 ···
**##
🧠 📺

*** · 01.01.1970 · 01:00:00 ··· ::
*2* · 01.01.1970 · 01:00:00 ··· ::
*L* · 01.01.1970 · 01:00:00 ··· ::
*C* · 01.01.1970 · 01:00:00 ··· ::

********